1. No be today men dey scam women and vice versa 2. I'll be waiting for the exposure of person wey dey 9ja dey enjoy 3. Sebi many people sabi find sharp money so make dem deal with sharp loss 4. Anyone wey carry person come abroad man or woman don lose.. take heart